20/08/2026
Gunners, una don see this one? 😍🔥
Birthday cake wey carry Arsenal spirit enter am! ❤️⚽ From the colours to the little details, everything na pure beauty. 🎂
If your person na die-hard Arsenal fan, abeg no give am ordinary cake o 😂 Give am something wey go make am shout “COYG!” 🥳❤️